Home viral “All women must marry for self-respect” — Woman gives reason why every...

“All women must marry for self-respect” — Woman gives reason why every woman must marry (video)

A Nigerian lady has opposed that motion  that claims that marriage is not an achievement  stating that every woman must marry to giving her reasons.

In the trending video that the woman posted online , he stated unarguably do not agree with that not that ” marriage is not for every body  ascertaining most women and relying on that phrase to be flirting with different men .

Speaking on  need for every woman to be married, she said that every woman must marry for ‘self respect “.

read her post

“Yes, all women must marry to give yourself respect, no be to dey follow Peter, dey follow Matthew, dey follow John, no be him go make you live big life, no be him go make you live freedom life, no be him be the enjoyment of life.

As you dey follow all of them, at the end Belle come enter nko? Wetin you want do? Una go come social media; no be everybody, marriage is not for everybody. Marriage is not for everybody, if no be for everybody, why you no go use needle so Your under? why you still dey follow man

since marriage no be for everybody.

Why you still dey follow man? You no even suppose dey near man cuz na that man wey you dey near, na him make marriage. Yes without man, no marriage. You know even suppose dey near man“, She said .

WATCH HER SPEAK

VIDEO CREDIT: INSTABLOG9JA